Mayorkun – Lowkey! (Lyrics)

Mayorkun – Lowkey! (Lyrics)
Mayorkun – Lowkey! (Lyrics)
Mayorkun – Lowkey! (Lyrics)
Mayorkun – Lowkey! (Lyrics)

“Lowkey” Lyrics by Mayorkun

Of Lagos!
Another one na scam all other men are scum
You know that time has come
Moya tete pase fun jalo
Thandi male baba thandi male
Werey gbowo mi japa and sa to
Malay O je mi m’aye, gbemi l’handicap eyy
Wato wale, Oga where my money?
What Ido is not your business (business)
You better focus on your fitness (fitness)
Even if it take me time to reach e
Mosa ma debe when I debe Ah ahn
Kin latest
Kinlo d’owo making money plus interest
Many explanation no evidence
Kpe padi mi jeka invest
Ahn ahn ahn ahn
Lowkey lowkey lowkey
I’ve been steady taking shit
from people that dont deserve me Mo para
Moya tete pase fun jalo
Koma lo pami bi alo K’emi le rigo beer kan
Lowkey lowkey lowkey
I’ve been steady chopping with people wey ready to chopme
Mo para
Moya tete pase fun jalo Koma lo pami bi also
K’emi le rigo beer kan
If you too sweet dem go lick you finish
If you want peace dem go break you pieces
The matter pass my hand
E scatter all my plans
That’s why I dey para o para o Kilode ti mo fin para o
Many more plenty jara o
No be sprint na marathon gan Make I carry you go go
Wetin dey make me dey loco Yebariba samboribobo
Naso I learn to say No No ah ah (ah)
E choke o
The truth is bitter like jogbo
But you prefer choco-milolo
Wetin dey kill-ing you slow low-ly
Thandi male baba thandi male
Werey gbowo mi japa and sa to
Malay O je mi m’aye, gbemi l’handicap eyy
Wato wale, Oga where my money?
Lowkey lowkey lowkey
I’ve been steady taking shit
from people that dontdeserve me Mo para
Moya tete pase fun jalo Koma lo pami bi also
K’emi le rigo beer kan
Lowkey lowkey lowkey
I’ve been steady chopping with people
With people wey ready to chop me
Mo para
Moya tete pase fun jalo
Koma lo pami bi also
K’emi le rigo beer kan

Be the first to comment

Leave a Reply