Buju – Ogechukwu ft. The Cavemen (Lyrics)

Buju – Never Stopped lyrics download
Buju – Sorry I’m Late EP

Buju – Ogechukwu Lyrics ft. The Cavemen

[Intro: The Cavemen]
Vibes e Dey body e no dey finish
Vibes e Dey body e no dey finish
Hmmm hmmm

DOWNLOAD AUDIO

[Verse 1: Buju]
Ohhh
Many people ask me how I do this
Tell them na ogechukwu wey dey do am
Finish
And if dem check my wallet see say money
Finish
, you know say dem go gather round to
Laugh me pieces
Ye ye ye
Ask me ask me how I do this
Tell them na ogechukwu wey dey do am
Finish eh eh eh
As i dey sing dis my music see all my
Peoplе gather dey come , thеy feel
It
Settle down
Settle down
Settle down
Settle down
Make I tell you story inside this my music
Settle down
Settle down
Settle down
Settle down
Make I tell you story inside this my music
Many people ask me how I do this
Tell them na ogechukwu
Wey dey do am finish
As I Dey sing this my music
You know the vibes e dey body e no dey
Finish

[Verse 2: The Cavemen]
[Chorus: Buju]
Settle down
Settle down
Settle down
Settle down
Make I tell you story inside this my music
Settle down
Settle down
Settle down
Settle down
Make I tell you story inside this my music
Many people ask me how I do this
Tell them na ogechukwu
Wey dey do am finish
As I Dey sing this my music
You
Know the vibes e dey body e no dey finish

Be the first to comment

Leave a Reply