Ayra Starr ft. CKay – “Beggie Beggie” Lyrics

Ayra Starr – 19 & Dangerous Album download
Ayra Starr – 19 & Dangerous Album
Ayra Starr – 19 & Dangerous Album download
Ayra Starr – 19 & Dangerous Album

DOWNLOAD AUDIO

“Beggie Beggie” LYRICS by Ayra Starr ft. CKay

[Verse 1]
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
General no send me

Now I’m alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

[Chorus]
See the way I de beg you she Bambi allah Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

[Verse 2]
E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be John the baptist
I got issues (Got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo kilode oh
Ewo ewo kilode oh

[Chorus]
See the way I dey beg you she Bambi allah Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

[Bridge]
I wish I said this before but you’re messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs

I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material

Ewo, ewo, ewo kilode oh
Ewo, ewo, ewo kilode oh

[Chorus]
See the way I de beg you she Bambi allah Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

(Outro)
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
General no send me

Watch Beggie Beggie Lyric Video below

Be the first to comment

Leave a Reply