Zinoleesky – Call Of Duty (Lyrics)

Zinoleesky – Call Of Duty mp3 download
DOWNLOAD MP3: Zinoleesky – Call Of Duty | Instrumental & Lyrics
Zinoleesky – Call Of Duty mp3 download
DOWNLOAD MP3: Zinoleesky – Call Of Duty | Instrumental & Lyrics

DOWNLOAD AUDIO/MP3

“Call Of Duty” by Zinoleesky 

I be person pikin
I get feelings too
My mind is split in two
I love you but i love sleeping too

Girl you can just tell me, if you cant deal with you
so many other guys won chill with you

Now i just want to marry her
all my hands designers
Check your window, ka rira
It’s been like 4 days ta rira

I don upgrade my terminal
2 shorties mapami now
You know say i sabi now
my song is sweet like ribena

mummy and daddy jo
boys and girls jo
omode kpelu agbalaga
oloyun ton lo si ante natal

Anywhere me i go
say dem love my flow
Eshishi no get lantern
omode wey get raba

Be the first to comment

Leave a Reply