Reekado Banks – Ozumba Mbadiwe (Remix) ft. Fireboy DML (Lyrics)

Reekado Banks ft. Fireboy DML – Ozumba Mbadiwe (Remix) download mp3
Reekado Banks ft. Fireboy DML – Ozumba Mbadiwe (Remix)
Reekado Banks ft. Fireboy DML – Ozumba Mbadiwe (Remix) download mp3
Reekado Banks ft. Fireboy DML – Ozumba Mbadiwe (Remix)

DOWNLOAD AUDIO

I no dey move dat way
Don’t make me move dat way
Me, I no wan sleep for highway
‘Fore you cross, gaz look your sideways
Me, I no come lagos for child’s play
So I hear say dem dey find me (won wami , won ni won wa mi
For the long time I been silent (won wa mi , won ni won wa mii )
I dey run am I be sterling
But dey think say I’m in hiding
Cos dey don’t know how to find me

I’ll be on ozumba mbadiwe

Coming to you

Won l’olowo lo n s’ore olowo
1 milli for my head oh
You better follow who know road;
Since 2019 when I don blow
I been on a roll, if you don’t know
And I no get time for your convo

Cause na money I dey find
E no easy for lagos
Do me a favour
Pay me on time
If I owe you a favour
Make you no vex
If you see me online
Woni won wa mi
Wetin concern me?
I’m in San Francisco jamming
Sho’ngbo mi?

Oya oya oya send me my money
Oya oya oya wire my raba
Owo lo le gbe mi wa le
Owo lo le gbe me wa le
And in case the money enter
I go dey oriental
For ozumba mbadiwe

I’ll be on ozumba mbadiwe

 

“Ozumba Mbadiwe” Lyrics by Reekado Banks ft. Fireboy DML

Be the first to comment

Leave a Reply