Nigerian Gospel music sensation, Moses Bliss is out with a new gospel song titled “Nothing.”
On the new song, “Nothing” Moses Bliss preaches hope to his music lovers as he tells the world that there is nothing God cannot do, no matter the challenges.
The song is a follow-up to his previously released song, “Miracle No Dey Tire Jesus” featuring Festizie and Chizie.
In conclusion, Moses Bliss latest song serves as a build-up to his forthcoming album which will be announced soon.
Quotable Lyrics;
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no fit do
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift
No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I’m here to tell you)
Listen and share your thought below:
Leave a Reply