
Gimi control o
Folake gimi the kpontrol o
Odor abeg
Give me all of you
Abegi, make I kporo you
African baby e be you I dey mental for
I go chop you like glory what a metaphor
Body no be firewood nobody holy
For your love for your love, i’m addicted
Coz you dey make my belle full
My head my belle ooo
You’re my melody ehhh
I’ll never let you go
Coz you dey make my belle full
My head my belle ooo
You’re my melody ehhh
I’ll never let you go
Anytime you need me call on my phone
Superman go dey for you shey you know
Forget say I no get money, stay with me we go dey alright
I get stew na to just boil rice, and everybody go dey alright iyehhh
Ama fight for you like commando
Take you to places wey you wan go
I sabi ball like Ronaldo
But ama play with you I no go chop and go
Fight for you like commando
Take you to places wey you wan go
I sabi ball like Ronaldo
But ama stay with you…
Coz you dey make my belle full
My head my belle ooo
You’re my melody ehhh
I’ll never let you go
Coz you dey make my belle full
My head my belle ooo
You’re my melody ehhh
I’ll never let you go
Gimi the control o
Abeg gimi the control o
Odor! Give me all of you
Abegi make I kporo you
Gimi control o
Folake gimi the kpontrol o
Odor abeg
Give me all of you
Abegi, make I kporo you
Ama fight for you like commando
Take you to places wey you wan go
I sabi ball like Ronaldo
But ama play with you I no go chop and go
Fight for you like commando
Take you to places wey you wan go
I sabi ball like Ronaldo
But ama stay with you I no go chop and go
African baby e be you I dey mental for
I go chop you like glory what a metaphor
Body no be firewood nobody holy
For your love for your love, i’m addicted
Coz you dey make my belle full
My head my belle ooo
You’re my melody ehhh
I’ll never let you go
Coz you dey make my belle full
My head my belle ooo
You’re my melody ehhh
I’ll never let you go