Verse 1
She’s a Gemini so
I’m letting go
Our stars no match
E don dey show
The more I look
The less I know
The lies you tell me otito
No badder queen of finesse than you
Pre-Chorus
I’ve never loved you less
Even though you bring me stress
I know it makes no sense
But leaving you na self defense
Heart wey I dey manage oh
Na hin you wan break o baby
You sef think am e no good e
Chorus
Selah, Selah
No disturb my peacе Nwata Miss
Selah, Selah
I no go cry for you impossible
Sеlah
Verse 2
Baby Clean your mouth with lysol
You still wan dey whine me like Dancehall
All your parole girl e don burst
(Eh o e don burst ye o)
See I don’t believe what you say to me
If you tell me good morning girlie, I no say night
Pre-Chorus
I’ve never loved you less
Even though you bring me stress
I know it makes no sense
But leaving you na self defense
Heart wey I dey manage o
Na hin you wan break o baby
This girl you no try you no try o
Chorus
Selah, Selah
No disturb my peace Nwata Miss
Selah, Selah
I no go cry for you impossible
Selah
Verse 3
She wan take me to mama (Ewo)
But her mama be crazy too (Biko)
The things you do lady (E no good oh)
Do you believe in karma tho (Karma tho)
Everything will come back to you (Back to you)
Why did I ever love you oh oh oh oh oh oh
Chorus
Selah, Selah
Selah, Selah
I no go cry for you impossible
Selah
Outro
Selah
Selah
Oh Selah
Selah
Oh oh oh Selah
Leave a Reply